Feeds

Facebook

Twitter

Instagram

Youtube

BuzzNgine

home

Music

video

news

album

artiste

music
chart

Adekunle Gold - Mercy

Posted Jan 22, 2022 - 09:19PM by Gnax Oneboss views
Adekunle Gold - Mercy

Mp3 Lyrics Details...

Read Lyrics:

Mercy Lyrics by Adekunle Gold

LYRICS


AG Baby carry body body

Bad Boy Deks no dey worry worry


Verse1:

Open my eyes show me who dey for me

Make I no dey pop rosé with my enemy

Scatter them far away across the seven seas

Helper wey dey disguise na principality

Oh lord have mercy mercy

This fake love don dey plenty plenty

Dem dey try do man dirty dirty

Jah Jah ma je a she sin she sin

Who born the pesin pesin

Wey wan cross me make dem try me try me

Red eye Red eye no more padi padi

Can’t kill my light I’m sorry sorry


Chorus:

When I show

Make dem make way make way

When I show

Make dem gbese

I go dey po

I go denge denge

I go dey po

dem go wakakurukere

When I show

Make dem make way make way

When I show

Make dem gbese

I go dey po

I go denge denge

I go dey po

dem go wakakurukere


Verse 2:

As you can see I’m just beginning

And I trouble nobody

So make nobody bother mi

As you see me na God dey fight for me

Nobody touching me

Can’t stop my destiny

Wetin I do do do

Shey I be your telly your daily news

Been a long time man I paid my dues

I’m premium now so I pick and choose

Ni ita faaji won mo bi mo se je

Bad boy deks I no apologize

Bet on myself and I’m rolling the dice

Kilamity Kilamity o

Oh lord have mercy mercy

This fake love don dey plenty plenty

Dem dey try do man dirty dirty

Jah Jah ma je a she sin she sin

Who born the pesin pesin

Wey wan cross me make dem try me try me

Red eye Red eye no more padi padi

Can’t kill my light I’m sorry sorry


Chorus:

When I show

Make dem make way make way

When I show

Make dem gbese

I go dey po

I go denge denge

I go dey po

dem go wakakurukere

When I show

Make dem make way make way

When I show

Make dem gbese

I go dey po

I go denge denge

I go dey po

dem go wakakurukere

DOWNLOAD: Adekunle Gold - Mercy

Do You Want Your Song Promoted On HitNations? CLICK HERE TO GET STARTED
What Do You Think About This Lyrics?

Click Here To Drop Your Comments

To Be The First To Get Latest Updates, join us on

TELEGRAM CHANNELTELEGRAM GROUP

Recent Adekunle Gold Songs
Adekunle Gold – Omo Eko
Adekunle Gold – Omo Eko
Adekunle Gold – Do You Mind?
Adekunle Gold – Do You Mind?
Adekunle Gold – 5 Star
Adekunle Gold – 5 Star
Adekunle Gold - Catch Me If You Can
Adekunle Gold - Catch Me If You Can
Adekunle Gold ft Foushee - Dior Dior Dior
Adekunle Gold ft Foushee - Dior Dior Dior
Adekunle Gold ft Stefflon Don - FYE
Adekunle Gold ft Stefflon Don - FYE
Adekunle Gold ft Ty Dolla $ign - One Woman
Adekunle Gold ft Ty Dolla $ign - One Woman
Adekunle Gold – Mercy
Adekunle Gold – Mercy

Drop Your Comments...

Your Name

Your Comment

advertisement
https://t.co/C3MRLinwho
popular artists
recent artists
popular search
recently searched
subscribe
song of the week
Mr 2Kay ft Jaywillz - Motion

Mr 2Kay ft Jaywillz - Motion

download now
video of the week
Pheelz – YOLO

Pheelz – YOLO

watch video now
trending post
recently posted
new musics/songs
KrixxKroxx - On The Low
Feb 08, 2022 - 02:42PM
Josh2funny – Badman Kiti Kata (Badman Chukwuebuka)
Jan 13, 2022 - 09:14PM
Portable – Ogo Forever
Jan 13, 2022 - 10:22PM
DJ Lawy – Party Hour Mix
Jan 14, 2022 - 06:57PM
Dessy - DND (Do Not Disturb)
Jan 15, 2022 - 07:30AM
Maxim Moh - Rich Boyz
Jan 15, 2022 - 07:45PM
Rexxie ft Seyi vibez & Dj 4kerty - Wallet
Jan 15, 2022 - 08:57PM
Davido ft Burna Boy - Jakomo
Jan 15, 2022 - 11:39PM
Zlatan - Ale yi
Jan 15, 2022 - 11:42PM
Portable ft Mr Gbafun - Ayomi
Jan 15, 2022 - 11:46PM
Copyright © 2022 - 2023
HitNations Media Inc
Powered by: Merge Technology Concept